Lyrics: Undercover lover Ft Wizkid and mugeez




[Verse 1 – Wizkid]
Oh God, gat a lot of girls wey dey see me like to play with me
Oh my love, say i gat a lot of girls wey dey see me, wanna leave with me
Dem say i gat for westside, dem say i gat for northside
But i gat only one for my side
Baby me and you go be fine
Fly around in a G-Five
See for this life, na only you i love for this life eh
We met before i had this life
Before i get money to pose eh
Everywhere i go you follow eh
Paparazi taking photos eh
Everything dem wanna know know eh
Na only you me i know eh
Gistandgbedu.com.ng 
[Chorus]
My girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
My girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Gistandgbedu.com.ng 
[Verse 2 – Mugeez]
Get up, Get up, Get up, girl lets make love tonight
Ain’t no turning back on me, girl i want this thing for life
Wetin dey worry you my baby eh e eh, make i know whats on your mind
Wheres the jeep, i asked you don’t lie
You dey fit me well i checked your profile
Nobody go know, so nobody for dey complain
Before you know you carry biggy one
Shey you feeling it, show me what the dealing is
Say we good together, why you leaving this girl
You and I make we fly away
One on one for our holiday
You dey burst my brain
Nobody has to know
Gistandgbedu.com.ng 
[Chorus]
My girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
My girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Girl i loose control, when you leave me alone baby
Oh you be my undercover lover eh e
Lyrics: Undercover lover Ft Wizkid and mugeez Lyrics: Undercover lover Ft Wizkid and mugeez Reviewed by BimbogrammPr on 3/17/2017 07:36:00 am Rating: 5

No comments